Trip to Kenya's Duo 2ManySiblings

 
Greetings/MAMBO my people,
As una sabi, this blog suppose be my diary,one wey I suppose dey update regularly and i don tire to dey give una excuse of my irregularity because of school quanta. However, the jolification news now be say, I don finish university. E don dey official say i be graduate of History (B.A History) even though I never collect my certificate,onto say Obafemi Awolowo University (GREAT IFE) dey use style duly my parole with time wasting(story for another day). 


Freshest Grad
Straight to the matter for ground...
2ManySiblings are the Kenyan brother and sister duo of Velma Rossa and Papa Petit.

The duo tell tales about Kenyan culture and reality by combining peculiar style options with reflective backdrop locations. Well if you want to know how creatively expressive Kenyans are, viola!! your thirsty is about to be quenched.
















No comments:

Post a Comment

INSTAGRAM FEED

@ofnforchildren